ADANNA EPISODE 24-26(+18) - JMC VIBES

Breaking

Tuesday, 24 October 2017

ADANNA EPISODE 24-26(+18)


READ PREVIOUS EPISODE HERE!

















Episode 24

Which kind wahala come be this na eeh, you ask me question i answer am finish wetin come concern you and my chain now eehh.
Lecturer: i said bring the chain here. ( he shouted)
Me: ok sir am comeing.
Me Osuagwu nor be person wey you go want play with, so i quickly remove the chain from my neck and walk forward to hand it to him.
lecturer: go and drop it on my table in my office.
I walk straight to his office and drop the chain at the table, after class i went to see the lecturer, come see as people lineup for im office wey wan see am, last week he did not collect some report book because they fail to summit on time, so everybody just lineup holding their report book on their hands as if them wan receive money from bank, if i wan wait na like 2 hours oh, so i left and sat at one restaurant inside school, “madam abeg give me one bottle of farouz” i said as i sat down and relax my head against the wall, then mercy walk in, she came to were i sitting and sat down.
Mercy: good afternoon
me: afternoon, how is ur day going?
Mercy: fine and urs?
Me: alright, i hope u are getting better now.
Mercy: yes thanks to God.
Me: okay.
She remain mute for two minutes then ask.
Mercy: i hope you will be coming to the crusade.
Me: i dont know yet let time reach first.
Mercy: what time are you talking about? I told you, you have few more days to live instead of you to follow me so that we will go see our pastor, you are telling me let the time reach, what did she even give u to eat?
Me: mercy please not now.
Mercy: what happen to you, huh? You know you are not yourself why not let us find solution.
Na which kind wahala this girl come carry come now eeh, i stood up carry my bag and hed to the door, she stood on my way, everybody for restaurant come begin dey look us.
Girls: girl no allow am pass oh
Boys: guy, girl dey beg you and you form fine boy, you dey dull us here oh.
I tried to move her out of the way and she hold my head and kiss me, the kiss enter my head go inside my medulla onblogatha, within some seconds, electric spark killing all the glove and burning the television on the wall, i quickly free myself from her grip and ran out.
As i walk out of the restaurant i heard, ”
Guy 1: oh boy my phone don blind oh,
Guy 2: even me too oh, maybe that transformer don burn again.
Guy 1: chai i wish i know i for nor plug my phone for here oh.



I walk out of the restaurant leaving my ex lover, but why that electric come spark na, and why mercy no receive slap like blessing, i continue pondering over the whole issue, i was surprised to see her kiss me like that, i for dogde am na if say i know, i went to see the lecturer and this time na like 6 people remain, so i decided to wait.
Me: guy i dey your back,
i told the last person make all those trouble maker no come carry their strong head come beging they argue say them no meet me here, i sat down while i watch the line, pressing my phone, i login naijauncut. and i saw what baffe me, a warri pastor f-----g a woman for pregnancy, the woman lie down in bench while the pastor bend and be f-----g her, “power enter power enter” that was what she was saying, the pastor just dey sama her, lol the speerm go turn anointing oil wey go give her belle, or so i thought.
After i watch the video finish by then e remain one person, so i went to stand at his back, after like 2minutes e remain only me,
me: good afternoon sir.
Lecturer: yeah oz, you came for the chain right?
Me: yes sir.
Lecturer: so you said your friend gave it to you.
Me: yes sir.
Lecturer: which of your friend
me: my girlfriend sir
Lecturer: is that your friend a governor daughter or president daughter?
Me: none sir,
lecturer: hmmm, how much will you sell it.
Me: its not for sale sir.
Lecturer: hahahaha there is nothing in this world that is not for sale, ok name your price.
Me: its priceless sir.
Lecturer: i will give you 50k
me: no sir
lecturer: 100k
me: no sir
lecturer: i will give you A in all your papers.
Me: thank you sir but i prefer a fair result.
Lecturer: 200k
me: no sir.
Lecturer: its seems you are the stubborn type, you there to put on something like this in my class.
Me: am sorry sir.
Lecturer: dont be because this chain will be summited to the head office, and dont bother coming to beg because nobody will answer.
Me: but sir…
Lecturer: no but get out of my office, am done with you.
I left the office smiling of course.









Episode 25

I just smile and leave his office, what do you expect me to do, he is my lecturer and am his student, i left his office and started going home, i didnt report STC222 that biochemistry they tire me sometimes because of the calculation, the calculation they tire me to do because to calculate biochemistry you need 100 percent concentration and were do i get that concentration from when my house is always booming with music, na the generator they worse pass, e get one ashewo bear parlour wey them dey call pionneer for back of my house, na 24hrs them they on their generator, and na that diesel generator wey dey shake ground like trailer.
Since i didnt report it and it will be summited tommorow i decided to visit my friend onah, but i call her owners, she slim pass dija by far, na im make i dey call her owners because no be she get her body na gravity, and na air dey carry her waka, i walk out of my school gate and followed the road that lead to owners house, i waka reach her compound for me to cross over to her house na, i see say say them don fence am, chai that mean i have to turn back and walk for another 10minutes, with stubborness i open the gate because me i don tire to go back because i fit faint for road, i enter inside the gate and i need to walk like 20 steps to get to the other gate so that i cross over to her house, as i take 10 steps na im i here, wooh woooh woo, omo come see bark like lion, na so one lion dog begin dey run come meet me, that time wey i dey small them tell me say if dog dey pursue you make you pick sand for ground pure for im body, so i quickly pack sand and throw it to the mighty dog, omo the dog no stop oh, i guess e even vex put self because im come start to they run fast, the kind race i take em, i nor believe, piaamm i jump over the fence and landed in gutter full of kpotokpoto, come see as kpotokpoto full my body, na so i carry go owners house oh, as i dey go na so her neighbour dey look me like madman, i reach her doormoth and knock, she open door at first knock and ask
“chai ozilla na s--t them pour for your body”
me: abeg comot for road for me joor, na why you nor tell me say them don fence your road wey lead to your house?
Owners: e don tey wey you reach my house na, so i think say you don forget me.
Me: na why i go forget my first wife?
Owners: hmm so u still gree say i be your wife, abeg go rinse yourself first.
Owners na correct christian, i be dey friend her but i refuse to fucck her because meat no dey her body, imagine if i put my dicck inside that means e go burst come out for her yash na, i took water and went to her bathroom and clean myself, i came back and check the pot, i saw indomie and i serve myself, because my belle don dey sing song since.
Owners: na wetin carry you come my house today.
Me: i come visit you na, or i nor fit visit my wife again?


Me: you? Come visit me, abeg shot up and tell me wetin you find come, you wey don forget me since na today you go come remember me abi?
Me: i dey miss you na im make i come.
Owners: na you sabi.
I finish eating my indomie, and i scroll through her book, she relax in her bed while i sat on her chair, i for join her for bed but i nor want make something happen oh, i continue checking her book and i saw what i was looking for, i check it and i saw that she has report practical 8 finish,
me: so you don finish practical eight?
Owners: yes na.
Me: na where you get this formular take calculate am like this?
Owners: i use test book.
Me: na which test book, because i find am for new school chemistry i nor see am..
Owners: no oh e no dey new school chemistry na essential chemistry i see am.
Me: okayyyy thats why, i hope you no go vex if i carry am go house go copy.
Owners: i know say na something bring you come here, anyway carry am go house and nor forget to come to school early tommorow oh to summit them oh, because i hear say latest submission na by 8.
Me: no wahala na, make i dey go.
As i stand up say make i dey go her phone ring, all i heard is what, how, when, person wey dey school just now, haa na God go help us oh, i hope is not too serous, haaaa that one mean say we nor go see am for school till next month be that oh,.
She cut the call and face me.
Owners: ozila them say mr Osuagwu don get accident and im break im leg.
Hahaha i wasnt surprise so i just smiled.
Owners: na why you dey laugh na or you think say i dey lie?
Me: no oh, i wish am quick recovery, i said as i walk out of her room smilling.
I got home and i saw adanna sleeping on my bed, with the necklace on my table.

I open my door and i saw her on my bed, with the chain on my bed, i was surprise to see her but i was surprise to the chain.
Adanna: hello durling
me: hi hurney, how u doing.
Adanna: am fine and you.
Me: well you know, nothing really just waiting for me to be like you.
Adanna: dont worry everything will be alright i promise you,.
She hold my hands and we both sat on my bed.
Me: so how did you know what happen.
Adanna: what happen?
Me: about the chain i mean.
Adanna: yeah i was wondering why you didnt wear it to school.
Me: i wore it, but my lecturer seize,.
Adanna: so, continue.
Me: well i went to meet him after class, but he refuse to give me, so after class i went to visit one of my friend,.
Adanna: and?
Me: well somebody called her and told her that the lecturer had and accident,
Adanna: you caused it now, that was what you want to happen to him, and thats what happened,
Me: hmmm
Adanna: and who did you go to visit by the way?
Me: one of my classmate.
Adanna: to do what?
Me: well i went there to collect report book so that i’ll copy.
Adanna: why do you have to copy cant you do it yourself?
Me: well, honestly i cant, if i want to do it at least i will need another person so that we can crack our head together, and beside i dont have the right testbook.
Adanna: hmmm, you dont have the testbook, thats why you visit her?
Me: yes of course or are you jealous, i thought you are watching me 24hrs.
Adanna: yeah but not all the time, something happened, i felt like you kissed someone, and when i tried to intervene i was blocked by a heavy force, whatever wether you kiss her or not, i dont want you to visit her again, alright?
Me: alright dear.
Hmmmm so she thought i kiss owners instead of mercy, and she said she was stopped by a heavy force, hmmmm power pass power.








Episode 26

Five days for me to die according to my lovers, 4 day remaining for the crusade, and mind you the program is three days, friday saturday and sunday, but the programme will start 4 days from now, anywhere you go you will see poster of lord’s chosen and their general overseer, some wearing apron, some even use the apron design their keke self, me and adanna dey house we just finish fuccking, when one test message enter my phone,
” fours remaining for the programme, if you really do love me then, you will respect my wish and do this last thing for me, please and please try and come, and if possible, try and bring your lover also.

i look the sender the sender, from mercy of course,.
Adanna: who is that?
Me: from mercy my ex lover.
Adanna: what did she say?
I gave her the message to read, after she finish reading it she laugh and have me the phone.
Adanna: reply her.
Me: and tell her what.
Adanna: anything
So i type.
“we are not coming, so stop wasting your time and your credit, if you cant let me go, look for ne bridge and jump inside river, i found a new love now which i cherish, she is my everything, and shes also my god, so you see i cant come because i cant worship two god at a time, so stay of me i beg you with your god.
I send it, adanna was impress with what i wrote, she slept on my body touching my hair in my chest, while i play game on my phone, after sometime, she went outside and bought fruit.
Me: it seems like you love fruit alot.
Adanna: the fruit is not for me, is for you only.
Me: why for me only.
Adanna: well i still have strenght, but you, you dont, so eat it so that we can continue from where we stop,.
Lol this girl go kill me, she nor want make i rest at all, as i eat the fruit, she sat on my body and continue rubbing my chest, after 5minutes another test enter my phone, from mercy.
“if you know your god is stronger is strong enough to challenge my god, come to the crusade, if your god can defeat my god, i will bow and worship him or her, but if my God defeat your god, you will bow and worship him, Come lets see which one is the mighty God”


We continue living together as husband and wife sometimes, we will be in my room, and sometimes you will see us in her house, but you mostly see us in my house reason she said my place is more busy than hers, we dont normally cook instead we buy food outside (thats one thing i miss most in mercy cus she always cook) sometimes, she will go outside and buy or bring a mysterious wine which taste like blood, the first time i taste it i told her i wont drink again, then later i started drinking it, and my energy start growing, i can feel it in body that am becoming stronger and also my s-x skill increase, thrusting like never before, then one day i ask her.
Me: after the transformation are we still going to remain like this?
Adanna: no, we will live secretly, but only come out at night.
Me: why?
Adanna: because we have more privacy to operate in the night rather than day time, like for example now you went to mcc to get something and by mistake motor hit you, you wont die, you wont sustain injury, and people will be suspicious, they might even pack tire and burn you, thinking that you are a witch,
Me: will the fire kill me:
Adanna: no it wont.
Me: so you mean there is nothing in this world that can kill us.
Adanna: well there is one thing that kill us.
Me: what is it?
Adanna: its a natural something, i will tell you after the transformation.
Me: but the transformation will be completed tomorow (that means the crusade has started), so why cant you just tell me.
Adanna: well why are you so curious to know?
Me: nothing i just want to know what can kill me after i become immortal.
Adanna: hmmm there is only one tree that can kill us.
Me: tree?
Adanna.: yes,


Me: why cant we cut down the tree so that nothing can kill us.
Adanna: the tree is our home, we cant destroy it.
Me: hmmm so where can we find it.
Adanna: that i will tell you after the transformation is 100 percent complete.
Me: ok no problem.
She lay ontop me ( this girl like s-x sha) she started kissing me softly, then we heard a bang on our door.
Me: who is it? (no answer)
so we continue kissing, then later we heard the bang again, i stood up and went to the door, i open it and i saw mercy standing on the door.
Me: what are you doing here?
Mercy: well am just coming back from the crusade, and since i have completely erase my mind from you, i decide to bring all your stuff back,.
Me: dont worry you can keep them..
Mercy: no i wont, she said as she put one bag in my body, she no even let me accept am, she just put am for my body once and leave.
I close the door and went inside.
Adanna: so she has finally give up.
Me: i think so too.
So i dropped the bag on my table, not knowing there is a miraculous something on that bag that will change my life forever.

No comments:

Post a Comment

Popular

About & Social

jmc vibes 
100% entertainment...
positive vibes only 
HOME FOR
MUSIC COMEDY SPORTS
GOSSIP& GISTS AND SO MUCH MORE...